Ozana

-
  • TextText file is a kind of computer file that is structured as a sequence of lines of electronic text.
  • WordUse for Microsoft Office Word or Open Office
  • PDFUse for Abobe Acrobat

Ozana - Hotkid Lyrics


Goke agba moni ma nilari
Magoke agba moni ma nilariGoke agba moni ma nilari
Magoke agba moni ma nilariI tell you back in the days
When me they ebute metta
The nigas wey dey dem no dey follow me play
Folake sofunmi pe Hotkid pls dey go your way later
Now me hustle for pay ohh ohh now the hustle don dey paySo i be like oo mama
Mumcy your boy don dey global now
We dey go far now see the kind place we dey shut down now ehhWe started from instagram
Take a look at me now am a super star
We dey go far now
See the kind place we dey shut down now so i be like
Ozana Ozana Ozana mama your boy don dey go far
Ozana Ozana Ozana mama your boy don dey kill show
Ozana Ozana Ozana mama your boy don dey shut down places
Ozana Ozana OzanaEwo ibi ola bamide
Dem wan dey follow me dey
When the boy never make am oo dem say my mouth be like coteMotimope moma korede
Say blessings go still come my way
Now each and everyday
I just dey count my blessingsSo i be like oo mama
Mumcy your boy don dey global now
We dey go far now see the kind place we dey shut down now ehhWe started from instagram
Take a look at me now am a super star
We dey go far now
See the kind place we dey shut down now so i be like
Ozana Ozana Ozana mama your boy don dey go far
Ozana Ozana Ozana mama your boy don dey kill show
Ozana Ozana Ozana mama your boy don dey shut down places
Ozana Ozana OzanaGoke agba moni ma nilari
Magoke agba moni ma nilariGoke agba moni ma nilari
Magoke agba moni ma nilari

Ozana lyrics !!!