Anybody

-
  • TextText file is a kind of computer file that is structured as a sequence of lines of electronic text.
  • WordUse for Microsoft Office Word or Open Office
  • PDFUse for Abobe Acrobat

Anybody - Burna Boy Lyrics


I don charge my energy,
I no get time for no enemy
Tori kpe won le tomiNothing wey person never see,
Omo nothing wey person never see
Forget, I say fashi
Very soon expecting
Je ka wo gbadi e jemkpe
I dey kaku dey gbese
Jejeli, jeje, jeje
I been dey answer them answer them, yes sir
Now na me them dey answer yes sir
Respect is reciprocal
Even though una know say I special
Anybody, wey no want to soji
Anybody, wey no dey carry body
Knack am something, ah-ah
Knack am something
To ba ta fele, fele
Knack am something
You wan jump bed, you never work
Shey na because me self I never talk?
I look you dey laugh you gan, gan, gan, gi-gi-gan-gan-gan
I sha know say the time go come
Omo I know say the time go come
When you no go fit rely no more
Omo, omo life na turn by turn
Whether you like or not,
Oya ginger me, gbeskele go burst
Ibe je gan, gan oh
Anybody, wey no want to soji
Anybody, wey no dey carry body
Knack am something, ah-ah
Knack am something
To ba ta fele, fele
Knack am something
Very soon expecting
Je ka wo gbadi e jemkpe
I dey kaku dey gbese
Jejeli, jeje, jeje
I been dey answer them answer them, yes sir
Now na me them dey answer yes sir
Respect is reciprocal
Even though una know say I special
Anybody, wey no want to soji
Anybody, wey no dey carry body
Knack am something, ah-ah
Knack am something
To ba ta fele, fele
Knack am something
(Gbese)

Anybody lyrics !!!