Ye

-
  • TextText file is a kind of computer file that is structured as a sequence of lines of electronic text.
  • WordUse for Microsoft Office Word or Open Office
  • PDFUse for Abobe Acrobat

Ye - Burna Boy Lyrics


Ohh baby your body's so fine...
Oluwa Burna
Uhh. Ye ye ye oh
Ye ye ye ye ye ye ye oh
Uhh. Ye ye ye oh
Ye ye ye ye ye ye ye oh
Ye ye oh
Ye ye oh
Ye ye ye ye ye ye ye oh
Ye uhh
Ye ye ye ye ye ye ye oh
Dis one na gbedu wey dey ja pata
Me I no get time I dey da pada
Dada cover my face, calling me Lagbaja
Big man wey no dey wear agbadaTell me, tell meMy nigga, what's it gon be?
G Wagon, or the Bentley?
D gyal dem, riding with me
I no fit, die for nothingMy nigga, what's it gon be?
G Wagon, or the Bentley?
D gyal dem, riding with me
I no fit, die for nothing
Ehhh
Make you know say anything wey you do dem must commentate
(I can't come and kill myself)
So anything wey I dey do I dey try to dey do am my way
(I can't come and kill myself)
Plenty plenty plenty suffer we we face
Just to make sure money dey
But my people dem go say
I no wan pai
I no wan die
I no wan peme
I wan enjoy
I wan chop life
I wan buy motor
I wan build house
I still wan turn upTell me tell meMy nigga, what's it gon be?
G Wagon, or the Bentley?
D gyal dem, riding with me
I no fit, die for nothingMy nigga, what's it gon be?
G Wagon, or the Bentley?
D gyal dem, riding with me
I no fit, die for nothingDifferent things dem happening
Schemes and packaging
Inna one night four shows I'm juggling
Flow like the ocean my boat I'm paddling
Shout out Shina Peller that's my bro my family
When it comes to money I dey concentrate
Make I tell you straight you are not my mate
If you be commisioner I be head of stateBut my people dem go say
I no wan pai
I no wan die
I no wan peme
I wan enjoy
I wan chop life
I wan buy motor
I wan build house
I still wan turn upTell me tell meMy nigga, what's it gon be?
G Wagon, or the Bentley?
D gyal dem, riding with me
I no fit, die for nothingMy nigga, what's it gon be?
G Wagon, or the Bentley?
D gyal dem, riding with me
I no fit, die for nothingOluwa Burna
Uhh. Ye ye ye oh
Ye ye ye ye ye ye ye oh
Uhh. Ye ye ye oh
Ye ye ye ye ye ye ye oh
Ye ye oh
Ye ye oh
Ye ye ye ye ye ye ye oh
Ye uhh
Ye ye ye ye ye ye ye oh

Ye lyrics !!!